Song: Gwagwalada
Artist: BNXN fka Buju
Featuring: Kizz Daniel & Seyi Vibez
Produced by: Sarz
Written By: BNXN fka Buju, Seyi Vibez & Kizz Daniel
Release Date: February 16, 2023
Gwagwalada Lyrics BNXN fka Buju
Gwagwalada, Gwagwalada
Ye
Gwagwalada, Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
Mi o foor
Won o la na
On God
Ile ni le mi, Asgard
I live fly nibi
Inję ma saami
Funmi lowo iya Charley
Wahabi
I look, I look
Mukadam ni Vado
Can’t you see
Olowo mo ba to
Koju ma ribi, I call manager
Drop the song tomorrow sha
If loving you is a crime
Baby don’t you waste my time
Dancing Makossa, kupe
Won mo pe a sunle, sunle
I dey for Gwagwalada
Call me back, mo dapada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)
On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
You surprise me
Hold me
Girl control me
On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
Won ti san wo funmi
No be issue at all
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)
Who Sang The Song “Gwagwalada”?
BNXN fka Buju
Who Produced The Song “Gwagwalada”?
Sarz
Who Wrote The Song “Gwagwalada”?
BNXN fka Buju, Seyi Vibez & Kizz Daniel
What Was The Release Date Of The Song “Gwagwalada”?
February 16, 2023
Dolly
Latest posts by Dolly (see all)
- Split Lyrics Yeat - February 27, 2023
- Private Landing Lyrics Don Toliver - February 27, 2023
- Kant Nobody Lyrics Lil Wayne - February 27, 2023
- DOT XXX Lyrics Watsky - February 27, 2023
- Tattoo Lyrics Loreen - February 27, 2023